|
Who go blame the minister? No be OBJ just picked one obscure
Water Engineer to manage our sport, the person wey suppose to
dey work for Water Corporation. When we get better and
seasoned sport administrators scattered all over the nation.
We hope say dem no wan use the project to steal our money (comment
reserved). Imagine they don spend 34 billion naira
with only 55-60 % of the project completed. How dem go
dey spend so much on a project, which we believe e fit repair
all stadia that we have in Nigeria which are owned by the government.
Make una tell the Minister and his aide say we dey watch them.
They will surely account for every single naira and kobo
on the completion of the project, if they are still in the cabinet.
We Hope say Baba Legba will take note of this
|