Gist & Gossip

"ARSEN-SENAL" GUN DOWN THE DOUBLE.

Gisters crew dey take this opportunity celebrate with Arsenal and dem fans for winning the doubles this season.
As una know say Gisters dey always dey for forefront of better thing, na im say make we celebrate am with the Highbury faithfuls by giving them the opportunity to have a copy of their loving manager and players autographs signed by

Arsene Wenger, Tony Adams, Patrick Viera, Thiery Henry, Edu, Lauren and
our own Kanu, make una take am "jollyficate".

Well, we dey take this time to console some people like Gisters' Sport correspondent in Nigeria Mr. Shyna Okeleji wey be Man.Utd. supporter and one of our in-house member wey dey follow Liverpool; make una no worry, "e go better" (poor man's prayer)

And to Fergie and the Man.Utd fans wey don think say the Premiership na their birthright, you think "everyday na Christmas". Na Highbury God dey this season.

UP ARSENAL! UP THE GUNNERS!! UP WENGER!!!

 

click on pics to enlarge


"ROYAL RUMBLE" IN HOUSE OF ASSEMBLY.
GARRI SCARCITY HITS NIGERIA
"NO RESPECT"- KIRIKIRI PRISON ROBBED
"ARSEN-SENAL" GUN DOWN THE DOUBLE
EURO-CENTRIC CAUSES SHORTAGE OF CFA
TWO IS COMPANY, THREE IS A CROWD
AGBANI DAREGO’S “KEEP LONDON CLEAN” OUTFIT AT KANU’S BASH
NIGERIAN HOME BASED PLAYERS IN LONDON
TEARFUL NEW QUEEN
CLINTON AND AFRICA
Archives...

Copyright © 2000-2001, Gisters.com Limited. All rights reserved.
No reproduction permitted in any form.