|
suspected to be juju, small time they don
handcuff the legendary goalkeeper as if he be armed robber.
We think say na the anger make Cameroon blast Mali away like that
for the match proper even without Mboma, abi na the juju
aid them?
We hear say Mali dey claim say na juju Cameroon take beat them,
abeg
make dem keep quiet, may be dem think say Cameroon na
Nigeria?
Abeg go on "Area Boys from Yaounde", make
you continue to bully everybody.
Not even with that una your "singlet" wey call jersey,
wey dey show una
raw African muscles to intimidate opponents, but make we
see if that go work
for World Cup
|