|
The 'Big Jah' dey for Nigeria when his wife dey put for
bed here in London and our reliable source wey dey there with
him when he got the news say fine boy just go quiet all of a sudden,
looking into space for a clueless clue.
My guy wetin come happen now? We think say na Family Planning/Spacing
Method una wan do before, how come the new 'Jah'?
We hope say another one no go follow in quick succession if u
carry Junior Jah (JJ) go Nigeria too.
Word of advice for all the fathers with baby girls, please
invest in buying Bull and Alsatian Dogs, because Jah junior is in
town
|