|
Becos
the manner wey virtually every uniformed officer dey get involve
for the enforcement of the use of seat belts. Policemen,
local government officials, traffic wardens, soldiers, tax officials
are all 'helping' the FRSC
to do its job.
As una know say na everywhere Gisters dey and our eyes no fit
see make our mouth no talk am.
Since dem introduce this seat belt law, we don witness so many
harassment from "law enforcement agents"
all in the name of keeping the law. Below una go see different
version of wetin the seat belt palava don cause:
Police
Version
Soldier Version
Traffic Warden (Yellow Fever) Version
|