We know say by the time you finish with this gist, some of you go
dey say Gisters don come again. My people, no be our fault o, na
the truth we dey talk and you know we be basket
mouth.
This
na our observation from the just concluded Most Beautiful Girl
2003 contest in Nigeria, which had produced Miss World before.
Most of the contestants get 'K LEG',
even the eventual crowned queen sef, in fact, you go think say
dem dey contest for MISS NO FINE PIMPLES competition.
|
|