This
are his exact words ……'Monday morning wey you dey knot your
tie to go to work u go dey hear Orlando Owoh from the
house on the left and Kwam1 from the house on right and
Alariwo from the flat opposite you. It is just outrageous!.........
Coming
back in the evening one of our brothers or sisters don park
im car for im entrance and when he ask why he blocked im entrance,
our Alayes go say 'shay u no fit come call am ni?
U know say na me park there so wetin be your problem!!'