|
(Deputy
Speaker) wan seize the Mace so that sitting no go hold
in protest against the non-payment of dem salaries (we hope una
remember the Okadigbo saga?). The pro-Naaba faction seeing
wetin wan happen put up a resistance as the whole house became
rowdy.
Make una come see as our 'lawmakers' dey chant war songs
like say dem be secondary school students and as the Naaba loyalist
dey shout the deputy speaker's nickname, "Tiger!
Tiger!!" What a shame!
We don tire for these show of shame, any small thing na Mace dem
go carry, she na their papa's property? Na so Okadigbo
carry am go him village the other time as if say na him papa property.
Abeg make una be careful O. If any of una need Mace make una go
meet any sculptor for una village to do a replica for una. Make
anybody no carry our property again O. Infact e be like say Baba
Iyabo need to pass a law wey go ban anybody from touching the
Mace except the sergeant-at-arm, with a prison term punishment
for the offender no matter who the person be.
|