Also
if Tinubu also refuse you Visa to Lagos how you go do if u dey
travel abroad, Abi na Otta Farm u go take fly, please think
well o.
Lastly
Mr Spotless from our point of view, we think say Gov Tinubu
pass you in every way, from experience, money, exposure, recognition
and education, as you know say na ordinary HND qualification
press dey hala you say u no finish for Poly Ibadan, whereas
Chicago University qualification dem dey querry Oga Tinubu for
you know what we mean now o 'Chicago Collection'.
Please
Asiwaju make una no mind Spotless, na pickin dey
do am. 